http://phdministriesnigeria.blogsot.com
JESUS SAY MAKE YOU NO LIE LIE AGAIN
Revelation 21:27
Jesus talk am say anybody weh dey lie na Satan be him papa john 8:44
if you no wan make Satan dey call you my son or my daughter make you no dey lie lie oo
Anyone wey de lie go somersault enter hell fire.
Your lips na brown you con paint am with red like blood.....YOU Be LIAR
Your nails na white papa Godi do am you con paint am to blue......YOU ARE A BIG LIAR
Papa Godi called you to be a evangelist ...you say you be prophet....YOU ARE A LIAR
if you do arrangi for your birth certificate .....YOU BE CHRONIC LIAR
If you go give them fake result for work .....YOU Be Grade 0ne LIAR
If you dey use false name on Facebook....YOU Be LIAR
If you get 2 pikin ..you con tell them for work say you get 5 pikin....YOU Be CHRONIC LIAR
If you dey give fake prophecy.... YOU BE PULPIT LIAR
You BE man , you con do surgery to be like woman.....YOU BE TERRIBLE LIAR
You dey pu goat hair for head so that you hair go plenty....YOU BE DANGERIOUS LIAR
Do you have any questions on this message?
Do you need any topic on holiness messages?
Do you need counsel on how to prepare for rapture?
https://www.facebook.com/michael.bamgboluwaga?__mref=message_bubble
Pastor, PHD ministries ikorodu NIGERIA
PLEASE DONT REMOVE THIS link when you share or copy to whatapp or Facebook .don't be a stumbling block to those who will need to ask me questions.........be a rapturable Christian

No comments:
Post a Comment